Difference between revisions of "come"

 
(27 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* con 0.61 3175, go 0.55 63583, knock 0.50 85, carry 0.48 4692, am 0.47 25602, then 0.45 427, dere 0.45 1047, hang 0.44 109, find 0.43 2553
+
* [[con]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English come
+
From: English ''come''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kəm
+
* kɔ̂m
 
<sm2>Pcm-ng-come.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-come.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-come.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-come.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 719
+
# Make person go reach someting or somewhere.
* Frequency rank in NSC treebank: 33
+
#:* {{ux|dv| Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still '''come''', no worry. |(You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)}}
* Frequency in raw corpus: 16273
+
#:* {{ux|dv| Na who first '''come''' de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. |(Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 32
+
#Sey man water rush [[comot]] for e body as e dey [[nack]] or do [[soapy]].
 
+
#:* {{ux|dv| As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick '''come''' na im bulala medicine begin reign.  ( |(The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)}}
The word is used more in written texts than orally.
 
  
 +
====Translations====
 +
* English: '' to return'', ''to ejaculate''
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
come: no definition -- Definition in Naija?
+
Go look [[con]]
 
+
* Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.  
 
+
:* {{ux|dv|E tall pass all of us, e '''con''' huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)}}
# - (frequency:7842)
+
:* {{ux|dv| Wetin you '''come''' tell am? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)}}
#: {{ux|dv|'''Come''' check. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__72, Come and check.)}}
 
#: {{ux|dv|I '''come''' pick. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__147, So I picked mine.)}}
 
# mark-nsubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|De dey say if I '''come''', make de do me interview. |(NST_cleaned__17719, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But normally sha, if di money '''come''', I go know… |(ENU_35_To-Become-A-Man_M__17, But normally sha, if the money comes I will know-...)}}
 
# nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Na so she '''come'''... |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__130, That was how she...)}}
 
#: {{ux|dv|But when you behave well, and you explain why you '''come''', e fit make them relax. |(jw__21057, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh, e '''come'''… , |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, he is taller than all of us, He is huge, he is muscular, he is fine, he is fresh, he is now...)}}
 
#: {{ux|dv|STRINGER Nigeria Labour Congress tell BBC Pidgin on Wednesday say '''come''' November 6, dem go do di kain strike wey go shut down di kontri if di kontri goment no gree di N30,000 wey dem dey ask for. |(bbc__86449, __no translation__)}}
 
# ccomp-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na through dat taxi, I '''come''' meet... |(LAG_07_Johns-Biography_MG__48, It was through that taxi that I met...)}}
 
#: {{ux|dv|We '''come''' park go where Jehovah Witness people no too plenty for Colorado make we for help dem. |(jw__43944, __no translation__)}}
 
# compound:svc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Make una still remember sey na every Wednesday, body matter na im always carry '''come''' give una, |(NST_cleaned__10764, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|UK goment fo helep Nigeria return money and property wey wayo pipo steal '''come''' keep for Britain |(bbc__73854, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Lets X sey if you con take the time of government work, naim you wan '''come''' take dey do goodly things, abi Godly things. |(BEN_20_Fasting_DG__87, Let... if you spend the time meant for your employer, the government... you want to spend that time doing goodly things or Godly things ?)}}
 
#: {{ux|dv|Acting Accra Regional Police Commander, DCOP Kweku Boadu Peprah, welcome de move by dis Nigerian group who '''come''' forward sey dem go support Ghana Police fight crime. |(bbc__12305, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But challenge '''come''' wey de be sey I lost my fader almost twenty six years ago, about twenty six years ago. |(WAZA_12_Lady-G_M__50, But challenge came when I lost my father almost twenty six years ago; about twenty six years ago.)}}
 
#: {{ux|dv|Dem stop the bad things wey dem dey do before and God '''come''' ‘wash dem clean.’ Many of us stop to do the bad things wey we dey do before, so that Jehovah go happy with us. |(jw__26072, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Holy spirit '''come''' full Zechariah body. |(jw__13857, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But dia hope '''come''' kpeme wen in dey evening of April 14th some Boko Haram men enter dia school with motor '''come''' kidnap dem and dia dreams. |(bbc__22430, __no translation__)}}
 
# ccomp-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E con still hail di kins men of Ujendu community for di way dem take handle di matter o wey '''come''' make dem fit release am. |(BEN_14_BronzeFM-News_MG__16, He then hailed the people of Ujendu Community for the way they handled the matter, which made them release him.)}}
 
#: {{ux|dv|minutes: Manchester City oga Pep Guardiola use vex throw im scarf wey e put for neck ontop ground afta referee Anthony Taylor no give im team free kick, wey '''come''' make Salah nearly score. |(bbc__102540, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* con 0.61 3175, go 0.55 63583, knock 0.50 85, carry 0.48 4692, am 0.47 25602, then 0.45 427, dere 0.45 1047, hang 0.44 109, find 0.43 2553
 
 
 
====Antonyms====
 
* con 0.61 3175, go 0.55 63583, knock 0.50 85, carry 0.48 4692, am 0.47 25602, then 0.45 427, dere 0.45 1047, hang 0.44 109, find 0.43 2553
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
* come: Make person waka reach anoder person
 
 
 
#: {{ux|dv|Who '''come''' for French? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)}}
 
# advmod (frequency:86)
 
#: {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, He just came back.)}}
 
#: {{ux|dv|Mah I go '''come''' back, |(IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me go and then come back.)}}
 
# aux-mark (frequency:74)
 
 
 
* Make person mellow abi dey kule
 
# obl:arg (frequency:94)
 
#: {{ux|dv|'''Come''' on Guys! |(brila__853, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[dat come|dat come]],
 
 
 
#: {{ux|dv|If you change America to... if you change Nigeria to America, ehen I'm pray fo-... I'm pray so dat America, American gift go come to Nigeria |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__116, If you change America to... if you change Nigeria to America, I'm praying fo-... I'm praying for America, American gifts to come to Nigeria.)}}
 
#: {{ux|dv|Even if you go for dis dem ehn... normal maternity of a ting, dem dey tell us make we take plenty of leaves so dat our dis ting, our blood go come. |(JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__67, Even if you go to this uh... kind of normal maternity, they do tell us that we should eat plenty of leaves, so this thing of ours, our blood, will be strong.)}}
 
 
 
* [[become|become]]
 
 
 
#: {{ux|dv| Im don become di oga patapata for im family | He has become the head of his family.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* con 0.61 3175, arrive, land, show face
 
 
 
====Antonyms====
 
go 0.55 63583, comot, waka
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: come
+
* English: ''is'', ''then''

Latest revision as of 21:30, 3 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English come

Pronunciation

  • kɔ̂m

Play Play

Verb

  1. Make person go reach someting or somewhere.
    • Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still come, no worry.  — (You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)
    • Na who first come de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha.  — (Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)
  2. Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
    • As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick come na im bulala medicine begin reign. (  — (The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)

Translations

  • English: to return, to ejaculate

Auxiliary

Go look con

  • Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.
  • E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)
  • Wetin you come tell am?  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)

Translations

  • English: is, then