Difference between revisions of "come"

 
(25 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* con 0.61 3175
+
* [[con]]
 +
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English come
+
From: English ''come''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kɔm
+
* kɔ̂m
 
<sm2>Pcm-ng-come.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-come.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-come.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-come.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 719
+
# Make person go reach someting or somewhere.
* Frequency rank in NSC treebank: 33
+
#:* {{ux|dv| Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still '''come''', no worry. |(You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)}}
* Frequency in raw corpus: 16273
+
#:* {{ux|dv| Na who first '''come''' de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. |(Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 32
+
#Sey man water rush [[comot]] for e body as e dey [[nack]] or do [[soapy]].
 
+
#:* {{ux|dv| As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick '''come''' na im bulala medicine begin reign.  ( |(The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)}}
The word is used more in written texts than orally.
 
  
 +
====Translations====
 +
* English: '' to return'', ''to ejaculate''
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
come: Di time wey someting sele.
+
Go look [[con]]
 
+
* Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.  
 
+
:* {{ux|dv|E tall pass all of us, e '''con''' huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)}}
# obj (frequency:4)
+
:* {{ux|dv| Wetin you '''come''' tell am? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)}}
#: {{ux|dv|E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh, e '''come'''… , |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, he is taller than all of us, He is huge, he is muscular, he is fine, he is fresh, he is now...)}}
 
#: {{ux|dv|STRINGER Nigeria Labour Congress tell BBC Pidgin on Wednesday say '''come''' November 6, dem go do di kain strike wey go shut down di kontri if di kontri goment no gree di N30,000 wey dem dey ask for. |(bbc__86449, __no translation__)}}
 
# ccomp-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na through dat taxi, I '''come''' meet... |(LAG_07_Johns-Biography_MG__48, It was through that taxi that I met...)}}
 
#: {{ux|dv|We '''come''' park go where Jehovah Witness people no too plenty for Colorado make we for help dem. |(jw__43944, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* become
 
 
 
====Synonyms====
 
* den 0.61 3175, na
 
 
 
====Translations====
 
* English: then
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
* come: Make person waka reach anoder person
 
 
 
#: {{ux|dv|Who '''come''' for French? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)}}
 
# advmod (frequency:86)
 
#: {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, He just came back.)}}
 
#: {{ux|dv|Mah I go '''come''' back, |(IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me go and then come back.)}}
 
# aux-mark (frequency:74)
 
 
 
* Make person mellow abi dey kule
 
# obl:arg (frequency:94)
 
#: {{ux|dv|'''Come''' on Guys! |(brila__853, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[dat come|dat come]],
 
 
 
#: {{ux|dv|If you change America to... if you change Nigeria to America, ehen I'm pray fo-... I'm pray so dat America, American gift go come to Nigeria |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__116, If you change America to... if you change Nigeria to America, I'm praying fo-... I'm praying for America, American gifts to come to Nigeria.)}}
 
#: {{ux|dv|Even if you go for dis dem ehn... normal maternity of a ting, dem dey tell us make we take plenty of leaves so dat our dis ting, our blood go come. |(JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__67, Even if you go to this uh... kind of normal maternity, they do tell us that we should eat plenty of leaves, so this thing of ours, our blood, will be strong.)}}
 
 
 
* [[become|become]]
 
 
 
#: {{ux|dv| Im don become di oga patapata for im family | He has become the head of his family.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* con 0.61 3175, arrive, land, show face
 
 
 
====Antonyms====
 
go 0.55 63583, comot, waka
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: come
+
* English: ''is'', ''then''

Latest revision as of 21:30, 3 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English come

Pronunciation

  • kɔ̂m

Play Play

Verb

  1. Make person go reach someting or somewhere.
    • Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still come, no worry.  — (You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)
    • Na who first come de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha.  — (Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)
  2. Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
    • As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick come na im bulala medicine begin reign. (  — (The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)

Translations

  • English: to return, to ejaculate

Auxiliary

Go look con

  • Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.
  • E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)
  • Wetin you come tell am?  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)

Translations

  • English: is, then