Difference between revisions of "come"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(25 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * con | + | * [[con]] |
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''come'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kɔ̂m |
<sm2>Pcm-ng-come.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-come.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-come.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-come.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | # Make person go reach someting or somewhere. | |
− | * | + | #:* {{ux|dv| Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still '''come''', no worry. |(You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Na who first '''come''' de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. |(Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)}} | |
− | * | + | #Sey man water rush [[comot]] for e body as e dey [[nack]] or do [[soapy]]. |
− | + | #:* {{ux|dv| As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick '''come''' na im bulala medicine begin reign. ( |(The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)}} | |
− | The | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: '' to return'', ''to ejaculate'' | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | + | Go look [[con]] | |
− | + | * Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be. | |
− | + | :* {{ux|dv|E tall pass all of us, e '''con''' huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Wetin you '''come''' tell am? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''is'', ''then'' |
Latest revision as of 21:30, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English come
Pronunciation
- kɔ̂m
Verb
- Make person go reach someting or somewhere.
- Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still come, no worry. — (You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)
- Na who first come de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. — (Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)
- Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
- As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick come na im bulala medicine begin reign. ( — (The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)
Translations
- English: to return, to ejaculate
Auxiliary
Go look con
- Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.
- E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)
- Wetin you come tell am? — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)
Translations
- English: is, then