Difference between revisions of "comot"

 
(44 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''come out''.
+
From: English ''come'' and ''out''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* còmót*
+
* kɔ̀mɔ̑t
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 135
 
* Frequency rank in NSC treebank: 111
 
* Frequency in raw corpus: 3975
 
* Frequency rank in raw corpus: 97
 
 
 
===Definition===
 
* Moh remove someting.
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
* Sey person or someting carry body waka go anoder place or  sey person remove someting from where e bin dey.
*Moh waka leave.
+
:* {{ux|dv| Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)}}
#{{ux|dv|'''Comot'''! |(IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)}}
+
:* {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)}}
#{{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
+
:* {{ux|dv| I wan comot. | (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)}}
*Make a woman drop engine.
+
:* {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)}}
# {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)}}
+
:* {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)}}
*To con recover from someting.
+
:* {{ux|dv| Di solider beat life '''comot''' di guy body. |(The solider beat the hell out of the guy.)}}
# {{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)}}
 
*Moh remove someting.
 
# {{ux|dv|If our own die, we go dey '''comot''' am dey put am for our room. |(NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )}}
 
# {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)}}
 
*Make e show face.
 
# {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)}}
 
# {{ux|dv|Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no '''comot''' when that kind thing never happen before? |(jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)}}
 
*Make person bone.
 
# {{ux|dv|But make we get am for mind sey, congregation no go '''comot''' eye for this kind matter even if e no dey too happen. |(jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)}}
 
# {{ux|dv|No '''comot''' eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small. |(jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)}}
 
*Moh forget someting.
 
# {{ux|dv|Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)}}
 
*Make person no dey dey involve for someting.
 
# {{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
 
# {{ux|dv|Na later she come '''comot''' im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am. |(bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)}}
 
 
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
* [[comot plan]], [[comot hand]]
* [[comot plan|comot plan]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her '''comot''' plan no dey give UK advantage over Europe. |(bbc__35690, The lawmaker felt that her strategies do not give UK advantages over Europe.)}}
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her '''comot''' plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button. |(bbc__35691, The lawmaker felt that her strategies is not adequate for UK, that it is EU it was in favour, so they gather the 48 votes they need to pursue the leadership challenge)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* disappear, leave 0.57 1444, run
+
* [[leave]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* enter 0.67 2952, enta 0.58 1907, recover 0.57 235, plus including, show face, land, waka come
+
* [[enter]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''get_out, abort, recover, remove, overlook, forget, involve''.
+
* English: ''to leave a place'', ''to cause something to be removed''

Latest revision as of 09:52, 27 December 2022

Naija

Etymology

From: English come and out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Verb

  • Sey person or someting carry body waka go anoder place or sey person remove someting from where e bin dey.
  • Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)
  • If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)
  • I wan comot.  —  (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)
  • True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)
  • Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)
  • Di solider beat life comot di guy body.  — (The solider beat the hell out of the guy.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to leave a place, to cause something to be removed