Difference between revisions of "comot"

Line 18: Line 18:
 
* Moh remove someting.
 
* Moh remove someting.
  
===Verb===
+
 
 +
====Transitive Verb====
 +
 
 +
# {{ux|dv|If our own die, we go dey '''comot''' am dey put am for our room. |(NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )}}
 +
# {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)}}
 +
* '''comot mind'''
 +
Moh forget someting.
 +
# {{ux|dv|Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)}}
 +
* '''comot hand'''
 +
Moh no dey dey involve for someting.
 +
# {{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
 +
# {{ux|dv|Na later she come '''comot''' im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am. |(bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)}}
 +
:{{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
 +
 
 +
* '''comot eye'''
 +
Make person [[bone]].
 +
: {{ux|dv|But make we get am for mind sey, congregation no go '''comot''' eye for this kind matter even if e no dey too happen. |(jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)}}
 +
: {{ux|dv|No '''comot''' eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small. |(jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)}}
 +
====Intransitive Verb====
 +
:{{ux|dv|Di guy don comot. |(NSC_Tella_2020, The guy has left.)}}
  
*Moh [[waka]] leave.
 
*Moh [[waka]] leave.
Line 27: Line 46:
 
*To con recover from someting.
 
*To con recover from someting.
 
# {{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)}}
 
*Moh remove someting.
+
 
# {{ux|dv|If our own die, we go dey '''comot''' am dey put am for our room. |(NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )}}
 
# {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)}}
 
*Make e [[show face]].
 
*Make e [[show face]].
 
# {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)}}
 
# {{ux|dv|Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no '''comot''' when that kind thing never happen before? |(jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)}}
 
*Make person [[bone]].
+
 
# {{ux|dv|But make we get am for mind sey, congregation no go '''comot''' eye for this kind matter even if e no dey too happen. |(jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)}}
 
# {{ux|dv|No '''comot''' eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small. |(jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)}}
 
*Moh forget someting.
 
# {{ux|dv|Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)}}
 
*Make person no dey dey involve for someting.
 
# {{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
 
# {{ux|dv|Na later she come '''comot''' im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am. |(bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)}}
 
====Transitive Verb====
 
:{{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
 
====Intransitive Verb====
 
:{{ux|dv|Di guy don comot. |(NSC_Tella_2020, The guy has left.)}}
 
====Serial Verb====
 
====Serial Verb====
 
:{{ux|dv| Di solider beat life comot di guy | NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)}}
 
:{{ux|dv| Di solider beat life comot di guy | NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)}}
Line 50: Line 56:
 
====Related forms====
 
====Related forms====
  
* [[comot plan|comot plan]]
+
* [[comot plan]]
 +
 
 +
: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her '''comot plan''' no dey give UK advantage over Europe. |(bbc__35690, The lawmaker felt that her strategies do not give UK advantages over Europe.)}}
 +
: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her '''comot plan''' no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button. |(bbc__35691, The lawmaker felt that her strategies is not adequate for UK, that it is EU it was in favour, so they gather the 48 votes they need to pursue the leadership challenge)}}
  
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her '''comot''' plan no dey give UK advantage over Europe. |(bbc__35690, The lawmaker felt that her strategies do not give UK advantages over Europe.)}}
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her '''comot''' plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button. |(bbc__35691, The lawmaker felt that her strategies is not adequate for UK, that it is EU it was in favour, so they gather the 48 votes they need to pursue the leadership challenge)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:29, 4 November 2020

Naija

Etymology

From English come out.

Pronunciation

  • kòmót

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 111
  • Frequency in raw corpus: 3975
  • Frequency rank in raw corpus: 97

Definition

  • Moh remove someting.

Transitive Verb

  1. If our own die, we go dey comot am dey put am for our room.  — (NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )
  2. If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)
  • comot mind

Moh forget someting.

  1. Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)
  • comot hand

Moh no dey dey involve for someting.

  1. Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)
  2. Na later she come comot im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am.  — (bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)
Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)
  • comot eye

Make person bone.

But make we get am for mind sey, congregation no go comot eye for this kind matter even if e no dey too happen.  — (jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)
No comot eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small.  — (jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)

Intransitive Verb

Di guy don comot.  — (NSC_Tella_2020, The guy has left.)
  1. Comot!  — (IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)
  2. I wan comot.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)
  1. Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)
  • To con recover from someting.
  1. According to Mr Aremu, Nigeria no go fit comot from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well.  — (bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)
  1. True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)
  2. Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no comot when that kind thing never happen before?  — (jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)

Serial Verb

Di solider beat life comot di guy  —  NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)

Related forms

Di lawmakers feel say her comot plan no dey give UK advantage over Europe.  — (bbc__35690, The lawmaker felt that her strategies do not give UK advantages over Europe.)
Di lawmakers feel say her comot plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button.  — (bbc__35691, The lawmaker felt that her strategies is not adequate for UK, that it is EU it was in favour, so they gather the 48 votes they need to pursue the leadership challenge)

Synonyms

  • disappear, leave 0.57 1444, run

Antonyms

  • enter 0.67 2952, enta 0.58 1907, recover 0.57 235, plus including, show face, land, waka come

Translations

  • English: get_out, abort, recover, remove, overlook, forget, involve.