Difference between revisions of "comot"

Line 20: Line 20:
  
 
====Transitive Verb====
 
====Transitive Verb====
:{{ux|dv|If our own die, we go dey '''comot''' am dey put am for our room. |(NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )}}
+
#: {{ux|dv|If our own die, we go dey '''comot''' am dey put am for our room. |(NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )}}
:{{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)}}
+
#: {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)}}
#:'''comot mind'''
+
#'''comot mind'''
Moh forget someting.
+
#: Moh forget someting.
:{{ux|dv|Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)}}
+
#:: {{ux|dv|Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)}}
#:'''comot hand'''
+
# '''comot hand'''
Moh no dey dey involve for someting.
+
#: Moh no dey dey involve for someting.
:{{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
+
#:: {{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
:{{ux|dv|Na later she come '''comot''' im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am. |(bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)}}
+
#:: {{ux|dv|Na later she come '''comot''' im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am. |(bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)}}
:{{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
+
#:: {{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)}}
#:'''comot eye'''
+
# '''comot eye'''
Make person [[bone]].
+
#: Make person [[bone]].
:{{ux|dv|But make we get am for mind sey, congregation no go '''comot''' eye for this kind matter even if e no dey too happen. |(jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)}}
+
#:: {{ux|dv|But make we get am for mind sey, congregation no go '''comot''' eye for this kind matter even if e no dey too happen. |(jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)}}
:{{ux|dv|No '''comot''' eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small. |(jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)}}
+
#:: {{ux|dv|No '''comot''' eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small. |(jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)}}
 
====Intransitive Verb====
 
====Intransitive Verb====
#:Moh [[waka]] leave.
+
# Moh [[waka]] leave.
:{{ux|dv|Di guy don comot. |(NSC_Tella_2020, The guy has left.)}}
+
#: {{ux|dv|Di guy don comot. |(NSC_Tella_2020, The guy has left.)}}
:{{ux|dv|'''Comot'''! |(IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)}}
+
#: {{ux|dv|'''Comot'''! |(IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)}}
:{{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
+
#: {{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
#:Make a woman [[drop engine]].
+
# Make a woman [[drop engine]].
:{{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)}}
+
#: {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)}}
#:To con recover from someting.
+
# To con recover from someting.
:{{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)}}
+
#: {{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)}}
#:Make e [[show face]].
+
# Make e [[show face]].
:{{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)}}
+
#: {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)}}
:{{ux|dv|Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no '''comot''' when that kind thing never happen before? |(jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)}}
+
#: {{ux|dv|Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no '''comot''' when that kind thing never happen before? |(jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)}}
  
 
====Serial Verb====
 
====Serial Verb====

Revision as of 12:45, 4 November 2020

Naija

Etymology

From English come out.

Pronunciation

  • kòmót

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 111
  • Frequency in raw corpus: 3975
  • Frequency rank in raw corpus: 97


Definition

  • Moh remove someting.


Transitive Verb

  1. If our own die, we go dey comot am dey put am for our room.  — (NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )
    If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)
  2. comot mind
    Moh forget someting.
    Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)
  3. comot hand
    Moh no dey dey involve for someting.
    Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)
    Na later she come comot im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am.  — (bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)
    Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)
  4. comot eye
    Make person bone.
    But make we get am for mind sey, congregation no go comot eye for this kind matter even if e no dey too happen.  — (jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)
    No comot eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small.  — (jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)

Intransitive Verb

  1. Moh waka leave.
    Di guy don comot.  — (NSC_Tella_2020, The guy has left.)
    Comot!  — (IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)
    I wan comot.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)
  2. Make a woman drop engine.
    Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)
  3. To con recover from someting.
    According to Mr Aremu, Nigeria no go fit comot from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well.  — (bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)
  4. Make e show face.
    True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)
    Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no comot when that kind thing never happen before?  — (jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)

Serial Verb

Di solider beat life comot di guy  —  NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)

Related forms

Di lawmakers feel say her comot plan no dey give UK advantage over Europe.  — (bbc__35690, The lawmaker felt that her strategies do not give UK advantages over Europe.)
Di lawmakers feel say her comot plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button.  — (bbc__35691, The lawmaker felt that her strategies is not adequate for UK, that it is EU it was in favour, so they gather the 48 votes they need to pursue the leadership challenge)


Synonyms

  • disappear, leave 0.57 1444, run

Antonyms

  • enter 0.67 2952, enta 0.58 1907, recover 0.57 235, plus including, show face, land, waka come

Translations

  • English: get_out, abort, recover, remove, overlook, forget, involve.