Difference between revisions of "comot"

 
(88 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* enter 0.67 2952, remove 0.67 462, escape 0.64 239, enta 0.58 1907, leave 0.57 1444, recover 0.57 235, separate 0.53 199, wash 0.52 250, scatter 0.52 441
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English comot
+
From: English ''come'' and ''out''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* comot*
+
* kɔ̀mɔ̑t
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 135
 
* Frequency rank in NSC treebank: 111
 
* Frequency in raw corpus: 3975
 
* Frequency rank in raw corpus: 97
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
comot: no definition, get_out -- Definition in Naija?
+
* Sey person or someting carry body waka go anoder place or  sey person remove someting from where e bin dey.
 
+
:* {{ux|dv| Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)}}
 
+
:* {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)}}
# obl:arg (frequency:522)
+
:* {{ux|dv| I wan comot. | (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)}}
#: {{ux|dv|'''comot''' for heaven. |(deuber__1551, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)}}
#: {{ux|dv|e go run '''comot''' for village |(deuber__5369, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)}}
# - (frequency:394)
+
:* {{ux|dv| Di solider beat life '''comot''' di guy body. |(The solider beat the hell out of the guy.)}}
#: {{ux|dv|'''Comot'''! |(IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)}}
 
#: {{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
 
# obj (frequency:227)
 
#: {{ux|dv|'''Comot''' your body, |(PRT_03_Football_DG__144, Relax.)}}
 
#: {{ux|dv|'''comot''' di second one. |(deuber__3833, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:47)
 
#: {{ux|dv|E no get one word wey '''comot'''. |(jw__9146, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im tweets and questions wey '''comot''' |(bbc__59671, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Make dem carry dem '''comot''' if e dey possible. |(NST_cleaned__2040, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many of dem waka '''comot''' as im dey give di speech. |(bbc__28587, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|E go just waka '''comot''' like dat, |(PRT_09_Marriage_M__25, He will just walk out like that.)}}
 
#: {{ux|dv|di pikin loss or dem don bone am or e run '''comot''' for house; |(hildrights__1132, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|I dey get time dey '''comot'''. |(NST_cleaned__12366, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Con '''comot''', con go market. |(NST_cleaned__40928, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|'''Comot''' again. |(KAD_07_Receptionists_DG__69, Leave again.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Comot''' for here. |(jw__9791, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Why Elijah run '''comot''' go hide for hole wey dey rock? |(jw__46227, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I dey get time dey '''comot''', dey go anywhere I like bros. |(KAD_07_Receptionists_DG__23, I have time to leave and to go to anywhere I like, brother.)}}
 
# nsubj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|CCTV video '''comot''' |(bbc__24064, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|ambassador '''comot'''... |(NST_cleaned__36672, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|'I use my hand '''comot''' 30 deadi bodi from inside water' |(bbc__8992, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Con use my hand, wash am well-well, '''comot''' all di palm oil inside. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__63, Then I'll wash it very well with my hand, take out all the palm oil in it.)}}
 
# dep (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Some kontris dem don waka '''comot''' before. |(bbc__91061, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometimes when we dey face problem, we fit no know how we go take '''comot''' from inside. |(jw__44848, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|No hide bad thing and '''comot''' hand. |(jw__27168, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na bad thing to kill or '''comot''' belle. |(jw__25401, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Naim one criminal like dat con do me pick pocket, con '''comot''' my purse. |(ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__27, Then this one criminal picked my pocket and took my purse.)}}
 
#: {{ux|dv|Tori say two-time Olympic champion wey be Nicola Adams don '''comot''' hand ... |(brila__1916, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|As e go back right, di people wey e carry, de just push im hand '''comot''' for steering. |(IBA_13_Road-Safety_M__129, As it went back to the right, the people he carried, they just pushed his hand away from the steering,)}}
 
#: {{ux|dv|Almost 200 migrants from Cameroon wey run '''comot''' to go find better life for Europe don come back from Libya. |(bbc__30930, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wen Ibrahim Omotosho go im bank to withdraw moni from im account for Abeokuta, di Ogun State capital, South-west Nigeria, instead make im just enta di bank to do im transaction and '''comot''', e see say im no fit. |(bbc__98590, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tolu Chris tweet say make people dey scratch di security or Tamper evident label '''comot''', and send wetin dey dia to di short code wey dey di carton of di drugs, before dem leave di store where dem for buy am, to find out if na original. |(bbc__94599, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
+
* [[comot plan]], [[comot hand]]
* [[comot plan|comot plan]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her comot plan no dey give UK advantage over Europe. |(bbc__35690, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her comot plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button. |(bbc__35691, __no translation__)}}
 
* [[pikin comot|pikin comot]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Papa try smuggle im new pikin comot hospital because im no fit pay bill |(bbc__10933, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One man wey dem arrest afta im try to smuggle im small pikin comot hospital for Kenya because im no get moni to pay di $500 hospital bill don escape jail sentence. |(bbc__78352, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* enter 0.67 2952, remove 0.67 462, escape 0.64 239, enta 0.58 1907, leave 0.57 1444, recover 0.57 235, separate 0.53 199, wash 0.52 250, scatter 0.52 441
+
* [[leave]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* enter 0.67 2952, enta 0.58 1907, recover 0.57 235, plus including, show face, land, waka come
+
* [[enter]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, get_out
+
* English: ''to leave a place'', ''to cause something to be removed''

Latest revision as of 09:52, 27 December 2022

Naija

Etymology

From: English come and out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Verb

  • Sey person or someting carry body waka go anoder place or sey person remove someting from where e bin dey.
  • Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)
  • If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)
  • I wan comot.  —  (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)
  • True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)
  • Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)
  • Di solider beat life comot di guy body.  — (The solider beat the hell out of the guy.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to leave a place, to cause something to be removed