Difference between revisions of "comot"

 
(81 intermediate revisions by 11 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English come out
+
From: English ''come'' and ''out''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* comot*
+
* kɔ̀mɔ̑t
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 135
 
* Frequency rank in NSC treebank: 111
 
* Frequency in raw corpus: 3975
 
* Frequency rank in raw corpus: 97
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
comot: Make person leave
+
* Sey person or someting carry body waka go anoder place or  sey person remove someting from where e bin dey.
 
+
:* {{ux|dv| Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)}}
 
+
:* {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)}}
# [[make person waka leave a place]]
+
:* {{ux|dv| I wan comot. | (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)}}
#: {{ux|dv|Comot! |(IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)}}
+
:* {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)}}
#: {{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
+
:* {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)}}
#: {{ux|dv|Make dem carry dem '''comot''' if e dey possible. |(NST_cleaned__2040, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Di solider beat life '''comot''' di guy body. |(The solider beat the hell out of the guy.)}}
#: {{ux|dv|Many of dem waka '''comot''' as im dey give di speech. |(bbc__28587, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Aproko wey dey say Naija international midfielder wey be John Ogu fit piante '''comot''' for Israel wen season end after e don spend five years. |(brila.cleaned__173, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Charles Sirleaf wey be di former central bank govnor and pikin of former President Ellen Johnson Sirleaf na one of di officials wey no fit '''comot''' di kontri as e be so. |(bbc__54468, __no translation__)}}
 
# [[na make person (woman) drop engine]]
 
#: {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)}}
 
# [[to con recover from someting]]
 
#: {{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, __no translation__)}}
 
# [[make person remove someting]]
 
#: {{ux|dv|But to dey fair to Mr Prakash, one of im hand no '''comot''' for di steering as dem dey drive. |(bbc__23570, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If our own die, we go dey '''comot''' am dey put am for our room. |(NST_cleaned__22539, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick '''comot''' am for mind. |(jw__45136, __no translation__)}}
 
# [[make someting show face ]]
 
#: {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem come drive everybody '''comot''' later now |(deuber__2163, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nadal bin crash '''comot''' Madrid Open semi-final after e fall yakata 6-4, 2-6, 6-3 to Greek world No 9 wey be Stefanos Tsitsipas, and dis one follow another last-four yakata falling for im last two events for Barcelona and Monte Carlo. |(brila.cleaned__1118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no '''comot''' when that kind thing never happen before? |(jw__9330, __no translation__)}}
 
# [[na make person bone]]
 
#: {{ux|dv|But make we get am for mind sey, congregation no go '''comot''' eye for this kind matter even if e no dey too happen. |(jw__37910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No '''comot''' eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small. |(jw__23455, __no translation__)}}
 
# [[make person forget someting]]
 
#: {{ux|dv|Di study show say even though men dey '''comot''' dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times. |(bbc__38677, __no translation__)}}
 
# [[make person no dey dey involve for someting]]
 
#: {{ux|dv|Na im make dem no quick '''comot''' hand from war matter. |(jw__12658, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na later she come '''comot''' im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am. |(bbc__71319, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[comot plan|comot plan]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her comot plan no dey give UK advantage over Europe. |(bbc__35690, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di lawmakers feel say her comot plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button. |(bbc__35691, __no translation__)}}
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[comot plan]], [[comot hand]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* disappear, leave 0.57 1444, run
+
* [[leave]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* enter 0.67 2952, enta 0.58 1907, recover 0.57 235, plus including, show face, land, waka come
+
* [[enter]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, get_out
+
* English: ''to leave a place'', ''to cause something to be removed''

Latest revision as of 09:52, 27 December 2022

Naija

Etymology

From: English come and out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Verb

  • Sey person or someting carry body waka go anoder place or sey person remove someting from where e bin dey.
  • Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)
  • If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)
  • I wan comot.  —  (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)
  • True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)
  • Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)
  • Di solider beat life comot di guy body.  — (The solider beat the hell out of the guy.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to leave a place, to cause something to be removed