Difference between revisions of "copycopy"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Someting wey be like original but no be di original.
 
* Someting wey be like original but no be di original.
 +
:* {{ux|dv|Your own book na '''copycopy'''. |(NSC_2021, Your copy is an imitation.)}}
 +
:* {{ux|dv|Dis one no be di original at all, na heavy '''copycopy'''. |(NSC_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)}}
 +
====Related form====
 +
[[copy]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''imitation''
 +
 +
===Adjective===
 +
* Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
 
:* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)}}
 
:* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)}}
:* {{ux|dv|Your own book na '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021, Your copy is an imitation.)}}
+
:* {{ux|dv| We get many snake wey be '''copycopy'''. De go just [[pem]] for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.)}}
:* {{ux|dv|Dis one no be di original at all, na heavy '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)}}
+
====Related form====
====Translations====
+
[[copy]]
* English: ''imitator'', ''imitation''
+
====Translation====
 +
[[imitators]]
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person do [[wayo]] for exam.
 
* Make person do [[wayo]] for exam.
:* {{ux|dv|You too dey  '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021, You imitate a lot.)}}
+
:* {{ux|dv|You too dey  '''copycopy'''. |(NSC_2021, You imitate a lot.)}}
:* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_Legbeti_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)}}
+
:* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)}}
 +
====Related form====
 +
[[copy]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: '''cheat'''
 
* English: '''cheat'''

Revision as of 12:11, 8 June 2022

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pìkɔ́pí

Play Play

Noun

  • Someting wey be like original but no be di original.
  • Your own book na copycopy.  — (NSC_2021, Your copy is an imitation.)
  • Dis one no be di original at all, na heavy copycopy.  — (NSC_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)

Related form

copy

Translations

  • English: imitation

Adjective

  • Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
  • Tunde na copycopy.  — (Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)
  • We get many snake wey be copycopy. De go just pem for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.)  — {{{3}}}

Related form

copy

Translation

imitators

Verb

  • Make person do wayo for exam.
  • You too dey copycopy.  — (NSC_2021, You imitate a lot.)
  • For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass.  — (NSC_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)

Related form

copy

Translations

  • English: cheat