Difference between revisions of "copycopy"

Line 21: Line 21:
 
* Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
 
* Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
 
:* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)}}
 
:* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)}}
:* {{ux|dv| We get many snake wey be '''copycopy'''. De go just [[pem]] for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.)}}
+
:* {{ux|dv| We get many snake wey be '''copycopy'''. De go just [[pem]] for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.|( NSC_2022, There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
[[copy]]
 
[[copy]]

Revision as of 12:14, 8 June 2022

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pìkɔ́pí

Play Play

Noun

  • Someting wey be like original but no be di original.
  • Your own book na copycopy.  — (NSC_2021, Your copy is an imitation.)
  • Dis one no be di original at all, na heavy copycopy.  — (NSC_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)

Related form

copy

Translations

  • English: imitation

Adjective

  • Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
  • Tunde na copycopy.  — (Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)
  • We get many snake wey be copycopy. De go just pem for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.  — ( NSC_2022, There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)

Related form

copy

Translation

imitators

Verb

  • Make person do wayo for exam.
  • You too dey copycopy.  — (NSC_2021, You imitate a lot.)
  • For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass.  — (NSC_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)

Related form

copy

Translations

  • English: cheat