Difference between revisions of "copycopy"

Line 29: Line 29:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person do [[wayo]] for exam.
 
* Make person do [[wayo]] for exam.
:* {{ux|dv|You too dey  '''copycopy'''. |(NSC_2021, You imitate a lot.)}}
+
:* {{ux|dv|You too dey  '''copycopy'''. |(NSC_2021, You cheat off others a lot.)}}
:* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)}}
+
:* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
[[copy]]
 
[[copy]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cheat''
 
* English: ''cheat''

Revision as of 12:51, 10 June 2022

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pìkɔ́pí

Play Play

Noun

  • Someting wey be like original but no be di original.
  • Your own book na copycopy.  — (NSC_2021, Your copy is an imitation.)
  • Dis one no be di original at all, na heavy copycopy.  — (NSC_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)

Related form

copy

Translations

  • English: imitation

Adjective

  • Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
  • Tunde na copycopy.  — (Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)
  • We get many snake wey be copycopy. De go just pem for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.  — ( NSC_2022, There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)

Related form

copy

Translation

English: imitator, disguise

Verb

  • Make person do wayo for exam.
  • You too dey copycopy.  — (NSC_2021, You cheat off others a lot.)
  • For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass.  — (NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)

Related form

copy

Translations

  • English: cheat