Difference between revisions of "copycopy"
(13 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''copy'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kɔ̀pìkɔ́pí | * kɔ̀pìkɔ́pí | ||
<sm2>Pcm-ng-copycopy.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-copycopy.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-copycopy.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-copycopy.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | copycopy | + | * Someting wey be like original but no be di original. |
− | + | :* {{ux|dv|Your own book na '''copycopy'''. |(Your copy is an imitation.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis one no be di original at all, na heavy '''copycopy'''. |(This is definitely not the original, it is an imitation.)}} | |
− | + | ====Related form==== | |
− | + | [[copy]] | |
− | + | ====Translations==== | |
− | ==== | + | * English: ''imitation'' |
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | * | ||
− | ==== | + | ===Adjective=== |
− | + | * Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting. | |
+ | :* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Tunde is an imitator.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| We get many snake wey be '''copycopy'''. De go just [[pem]] for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.|(There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)}} | ||
+ | ====Related form==== | ||
+ | [[copy]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''imitator, disguise'' | ||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person dey look anoder person answer for exam. | ||
+ | :* {{ux|dv|You too dey '''copycopy'''. |(You cheat off others a lot.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)}} | ||
+ | ====Related form==== | ||
+ | [[copy]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''cheat'' |
Latest revision as of 21:18, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English copy
Pronunciation
- kɔ̀pìkɔ́pí
Noun
- Someting wey be like original but no be di original.
- Your own book na copycopy. — (Your copy is an imitation.)
- Dis one no be di original at all, na heavy copycopy. — (This is definitely not the original, it is an imitation.)
Related form
Translations
- English: imitation
Adjective
- Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
- Tunde na copycopy. — (Tunde is an imitator.)
- We get many snake wey be copycopy. De go just pem for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting. — (There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)
Related form
Translation
English: imitator, disguise
Verb
- Make person dey look anoder person answer for exam.
- You too dey copycopy. — (You cheat off others a lot.)
- For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass. — (NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)
Related form
Translations
- English: cheat