Difference between revisions of "correct"
(→Naija) |
(→Adverb) |
||
Line 39: | Line 39: | ||
:* {{ux|dv|True true, e dey possible for their sense to '''correct''', and for dem to repent and come back to God. |(jw__20500, Actually, it is possible for them to behave well, repent and return to God.)}} | :* {{ux|dv|True true, e dey possible for their sense to '''correct''', and for dem to repent and come back to God. |(jw__20500, Actually, it is possible for them to behave well, repent and return to God.)}} | ||
:* {{ux|dv|Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey '''correct''', or wetin we know sey we fit do. |(jw__7444, Besides, it can make us not to do the right thing or do our very best.)}} | :* {{ux|dv|Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey '''correct''', or wetin we know sey we fit do. |(jw__7444, Besides, it can make us not to do the right thing or do our very best.)}} | ||
− | |||
:* {{ux|dv|Dey '''correct''', |(NST_cleaned__34398, Be well.)}} | :* {{ux|dv|Dey '''correct''', |(NST_cleaned__34398, Be well.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Explain why only the last point for the two box '''correct'''. |(jw__49428, Clarify why | + | :* {{ux|dv|Explain why only the last point for the two box '''correct'''. |(jw__49428, Clarify why the last point only of both boxes is correct.)}} |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[good]], [[well]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''right | + | * English: ''conduct/something that is right/appropriate/well'' |
Revision as of 19:44, 27 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English correct
Pronunciation
- kɔ̀rɛ́t
Adjective
As someting or person take balance dey alright or dey kampe.
- Check say e correct — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
- Na di correct thing to do. — (Egbokhare_2021, It is the right thing to do.)
- She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba. — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
- And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)
Synonyms
Translations
- English: valid, right, good
Verb
- Sey de dey repair someting wey spoil.
- David need person wey go help am correct wetin e do. — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
- Sey de draw ear for person make e help am get sense to adjust for someting
- E dey teach dem to correct wetin dem get for mind. — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
- How you take correct your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow — (jw__15560, the kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)
- You fit see di one wey you no dey do for madam wey e correct you for dat way. — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)
Synonyms
Translations
- English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone
Adverb
When someting make sense well or dey kampe.
- True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God. — (jw__20500, Actually, it is possible for them to behave well, repent and return to God.)
- Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey correct, or wetin we know sey we fit do. — (jw__7444, Besides, it can make us not to do the right thing or do our very best.)
- Dey correct, — (NST_cleaned__34398, Be well.)
- Explain why only the last point for the two box correct. — (jw__49428, Clarify why the last point only of both boxes is correct.)
Synonyms
Translations
- English: conduct/something that is right/appropriate/well