Difference between revisions of "correct"
(→Verb) |
|||
Line 24: | Line 24: | ||
# Sey de dey repair someting wey spoil. | # Sey de dey repair someting wey spoil. | ||
#:* {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)}} | #:* {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)}} | ||
− | # | + | # Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good. |
− | #:* {{ux|dv|E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)}} | + | #:* {{ux|dv| E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)}} |
− | #:* {{ux|dv|How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take talk | + | #:* {{ux|dv| How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow.|(jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)}} |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[discipline]] | * [[discipline]] |
Revision as of 13:15, 10 June 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English correct
Pronunciation
- kɔ̀rɛ́t
Adjective
- As someting or person take balance dey alright or dey kampe.
- Check sey e correct. — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
- Na di correct thing to do. — (Egbokhare_2021, It is the right thing to do.)
- She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba. — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
- And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)
Synonyms
Translations
- English: valid, right, good
Verb
- Sey de dey repair someting wey spoil.
- David need person wey go help am correct wetin e do. — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
- Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good.
- E dey teach dem to correct wetin dem get for mind. — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
- How you take correct your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow. — (jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)
Synonyms
Translations
- English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone
Adverb
- When someting make sense well or dey kampe.
- Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey correct, or wetin we know sey we fit do. — (jw__7444, Besides, it can make us not to do the right thing or do our very best.)
- Dey correct, — (NST_cleaned__34398, Be well.)
- Explain why only the last point for the two box correct. — (jw__49428, Clarify why the last point only of both boxes is correct.)
Synonyms
Translations
- English: conduct/something that is right/appropriate/well