Difference between revisions of "correct"

 
(15 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-correct.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-correct.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-correct.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-correct.m.ogg</sm2>
 +
 
===Adjective===
 
===Adjective===
As someting or person take balance dey alright or dey [[kampe]].  
+
* As someting or person take balance dey alright or dey [[kampe]].  
#: {{ux|dv|INEC post for dia twitter account say dat one no '''correct''', as dem sabi wia all dia ballot papers for di elections dey. |(bbc__57267, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Check sey e '''correct'''.|(bbc__25180, Confirm whether it is valid.)}}
#: {{ux|dv|Check say e '''correct''' |(bbc__25180, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Na di '''correct''' thing to do. |(It is the right thing to do.)}}
#: {{ux|dv|But after 53 minutes, Cristiano Ronaldo fire '''correct''' free kick to score di only goal wey Real Madrid take win competition wey happen for Abu Dhabi, UAE. |(bbc__21744, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|She bin get very '''correct''' house for very fine area for di same Asaba. |(bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)}}
#: {{ux|dv|Like Esther and Daniel, we must stand our ground for wetin '''correct''' no matter where we dey |(jw__22245, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di '''correct''' Oyibo to deir children. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)}}
 
 
:* {{ux|dv|Na di '''correct''' thing to do. |(Egbokhare_2021, It's the right thing to do.)}}
 
:* {{ux|dv|She bin get very '''correct''' house for very fine area for di same Asaba. |(bbc__88433, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv|You need clear and '''correct''' evidence to punish anybody. |(bbc__7968, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv|De group di ask goment for give access for de pipo dem for prison plus regular and '''correct''' update for how deh dey. |(bbc__27493, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv|So use dis tin wey wey creat to pick your all-time African World Cup dream team from di players wey we name, wey our '''correct''' sabi pipo put togeda. |(bbc__90592, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv|Na this kind baptism '''correct''' for God eye. |(jw__11062, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv|And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di '''correct''' Oyibo to deir children. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, And it is not as if they were speaking English... speaking correct English to their children.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
====Antonyms====
+
* [[confirm]], [[confam]], [[good]], [[beta]], [[right]], [[proper]], [[important]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:  
+
* English: ''valid'', ''right'',  ''good''
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey de dey repair someting
+
# Sey de dey repair someting wey spoil.
#: {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)}}
#: {{ux|dv|But no be until June 20 dem come find di mistake '''correct''' am. |(bbc__23150, __no translation__)}}
+
# Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good.  
#: {{ux|dv|Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey '''correct''', or wetin we know sey we fit do. |(jw__7444, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)}}
#: {{ux|dv|'''Correct''' man! |(NST_cleaned__31590, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow.|(jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)}}
#: {{ux|dv|Jehovah dey use love '''correct''' us. |(jw__34933, __no translation__)}}
+
====Synonyms====
+
* [[discipline]]
#: {{ux|dv|E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How Jehovah take dey teach us how to '''correct''' ourself? |(jw__14202, __no translation__)}}
 
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Correct'''! |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__226, Alright !)}}
 
#: {{ux|dv|'''Correct'''. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__51, Good.)}}
 
# cc-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|And e want make dem use im way take teach and '''correct''' dem. |(jw__25910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem no dey even like to control theirself, or '''correct''' theirself. |(jw__12584, __no translation__)}}
 
# obj-obl:mod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Jesus sofri use better word '''correct''' dem many times. |(jw__24108, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow |(jw__15560, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Mr 10:17, 18 ​—Why Jesus '''correct''' the man wey call-am “Good Teacher”? |(jw__24630, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You fit see di one wey you no dey do for madam wey e '''correct''' you for dat way. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)}}
 
# mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|True true, e dey possible for their sense to '''correct''', and for dem to repent and come back to God. |(jw__20500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem need to know sey na only Jehovah get the right to give dem law wey '''correct''', wey dem need, and wey make sense. |(jw__8795, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ay '''correct'''! |(ENU_12_Social-Life_DG__203, That is correct.)}}
 
#: {{ux|dv|I dont know how dis thing '''correct'''. |(JOS_16_Governors-And-Education_M__16, I dont know correct this thing is.)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We go still talk about how we go take dey '''correct''' ourself. |(jw__12285, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Maybe you no like the way your papa and mama take dey '''correct''' you. |(jw__17241, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Or, I want '''correct''' the matter by myself?’— Prov. |(jw__40531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Correct''' jumat service for muslim dem don show face for central mosque Abuja as part of all dose things to remember di first year of nation's return to government of make you talk your own make I talk my own. |(deuber__4302, __no translation__)}}
 
  
====Synonyms====
 
====Antonyms====
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: '' to correct someone/something'', '' to discipline/readjust someone''
 +
 
 
===Adverb===
 
===Adverb===
#: {{ux|dv|But the question be sey: Who get the right to give people law wey '''correct''', wey dem need, and wey make sense? |(jw__23886, __no translation__)}}
+
* As someting make sense well or dey [[kampe]].
#: {{ux|dv|Dey '''correct''', |(NST_cleaned__34398, Be well.)}}
+
:* {{ux|dv|If you do am '''correct''' as you suppose do am, e no get how e no go blow |(NSC_2022, If you do it right as you should, nothing can stop it from becoming popular.)}}
#: {{ux|dv|Wetin Jehovah do to '''correct''' Shebna, and wetin Shebna come do? |(jw__40828, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| You sef, reason am. As you no do am '''correct''', make e come give you work again? |(NSC_2022, You too, think about it. Since you did a bad job should he give you another job to do?)}}
#: {{ux|dv|Explain why only the last point for the two box '''correct'''. |(jw__49428, __no translation__)}}
+
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[good]], [[beta]], [[right]], [[proper]], [[important]]
+
* [[good]], [[well]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''right'', ''appropriate''
+
* English: ''conduct/something that is right/appropriate/ well''

Latest revision as of 21:40, 3 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English correct

Pronunciation

  • kɔ̀rɛ́t

Play Play

Adjective

  • As someting or person take balance dey alright or dey kampe.
  • Check sey e correct.  — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
  • Na di correct thing to do.  — (It is the right thing to do.)
  • She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba.  — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
  • And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)

Synonyms

Translations

  • English: valid, right, good

Verb

  1. Sey de dey repair someting wey spoil.
    • David need person wey go help am correct wetin e do.  — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
  2. Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good.
    • E dey teach dem to correct wetin dem get for mind.  — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
    • How you take correct your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow.  — (jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)

Synonyms

Translations

  • English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone

Adverb

  • As someting make sense well or dey kampe.
  • If you do am correct as you suppose do am, e no get how e no go blow  — (NSC_2022, If you do it right as you should, nothing can stop it from becoming popular.)
  • You sef, reason am. As you no do am correct, make e come give you work again?  — (NSC_2022, You too, think about it. Since you did a bad job should he give you another job to do?)

Synonyms

Translations

  • English: conduct/something that is right/appropriate/ well