Difference between revisions of "correct"
(→Naija) |
|||
(11 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | As someting or person take balance dey alright or dey [[kampe]]. | + | * As someting or person take balance dey alright or dey [[kampe]]. |
− | :* {{ux|dv|Check | + | :* {{ux|dv|Check sey e '''correct'''.|(bbc__25180, Confirm whether it is valid.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na di '''correct''' thing to do. |( | + | :* {{ux|dv|Na di '''correct''' thing to do. |(It is the right thing to do.)}} |
:* {{ux|dv|She bin get very '''correct''' house for very fine area for di same Asaba. |(bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)}} | :* {{ux|dv|She bin get very '''correct''' house for very fine area for di same Asaba. |(bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)}} | ||
:* {{ux|dv|And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di '''correct''' Oyibo to deir children. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)}} | :* {{ux|dv|And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di '''correct''' Oyibo to deir children. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[confirm]], [[confam]] | + | * [[confirm]], [[confam]], [[good]], [[beta]], [[right]], [[proper]], [[important]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 24: | Line 24: | ||
# Sey de dey repair someting wey spoil. | # Sey de dey repair someting wey spoil. | ||
#:* {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)}} | #:* {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)}} | ||
− | # | + | # Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good. |
− | + | #:* {{ux|dv| E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts | + | #:* {{ux|dv| How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow.|(jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)}} |
− | |||
− | #:* {{ux|dv|How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take talk | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[discipline]] | * [[discipline]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' to correct | + | * English: '' to correct someone/something'', '' to discipline/readjust someone'' |
+ | ===Adverb=== | ||
+ | * As someting make sense well or dey [[kampe]]. | ||
+ | :* {{ux|dv|If you do am '''correct''' as you suppose do am, e no get how e no go blow |(NSC_2022, If you do it right as you should, nothing can stop it from becoming popular.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You sef, reason am. As you no do am '''correct''', make e come give you work again? |(NSC_2022, You too, think about it. Since you did a bad job should he give you another job to do?)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[good]], [[ | + | * [[good]], [[well]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''right | + | * English: ''conduct/something that is right/appropriate/ well'' |
Latest revision as of 21:40, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English correct
Pronunciation
- kɔ̀rɛ́t
Adjective
- As someting or person take balance dey alright or dey kampe.
- Check sey e correct. — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
- Na di correct thing to do. — (It is the right thing to do.)
- She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba. — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
- And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)
Synonyms
Translations
- English: valid, right, good
Verb
- Sey de dey repair someting wey spoil.
- David need person wey go help am correct wetin e do. — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
- Make de dey do someting wey go show person sey wetin e do no good, con dey show am how e go take do make make e good.
- E dey teach dem to correct wetin dem get for mind. — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
- How you take correct your pikin today go affect how dem go take follow you talk tomorrow. — (jw__15560, The kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)
Synonyms
Translations
- English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone
Adverb
- As someting make sense well or dey kampe.
- If you do am correct as you suppose do am, e no get how e no go blow — (NSC_2022, If you do it right as you should, nothing can stop it from becoming popular.)
- You sef, reason am. As you no do am correct, make e come give you work again? — (NSC_2022, You too, think about it. Since you did a bad job should he give you another job to do?)
Synonyms
Translations
- English: conduct/something that is right/appropriate/ well