correct

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English correct

Pronunciation

  • kɔ̀rɛ́t

Play Play

Adjective

As someting or person take balance dey alright or dey kampe.

  • Check say e correct  — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
  • Na di correct thing to do.  — (Egbokhare_2021, It is the right thing to do.)
  • She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba.  — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
  • And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)

Synonyms

Translations

  • English: valid, right, good

Verb

  1. Sey de dey repair someting wey spoil.
    • David need person wey go help am correct wetin e do.  — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
  2. Sey de draw ear for person make e help am get sense to adjust for someting
    • E dey teach dem to correct wetin dem get for mind.  — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
    • How you take correct your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow  — (jw__15560, the kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)
    • You fit see di one wey you no dey do for madam wey e correct you for dat way.  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)

Synonyms

Translations

  • English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone

Adverb

When someting make sense well or dey kampe.

  • True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God.  — (jw__20500, Actually, it is possible for them to behave well, repent and return to God.)
  • Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey correct, or wetin we know sey we fit do.  — (jw__7444, Besides, it can make us not to do the right thing or do our very best.)
  • Dey correct,  — (NST_cleaned__34398, Be well.)
  • Explain why only the last point for the two box correct.  — (jw__49428, Clarify why the last point only of both boxes is correct.)

Synonyms

Translations

  • English: conduct/something that is right/appropriate/well