Difference between revisions of "cotton bud"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
[[rubber]] stick wey long like person finger wey dem dey put [[cotton wool]] ontop take clean dirty from person or animal ear.
 
[[rubber]] stick wey long like person finger wey dem dey put [[cotton wool]] ontop take clean dirty from person or animal ear.
:*{{ux|dv|I beg give me from your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(. NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)}}
+
:*{{ux|dv|Abeg give me your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)}}
:*{{ux|dv|No forget to add '''cotton bud''' packet to di baby tings when you go born for de hospital. |(NSC_Legbeti_2021, Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)}}
+
:*{{ux|dv|No forget to put '''cotton bud''' packet join di baby tings when you go go born for hospital. |(NSC_Legbeti_2021, Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you shall carry along to the hospital for delivery.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cotton bud''
 
* English: ''cotton bud''

Revision as of 17:20, 23 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton bud

Pronunciation

  • kɔ̀tìn bɔ̂d

Play Play

Noun

rubber stick wey long like person finger wey dem dey put cotton wool ontop take clean dirty from person or animal ear.

  • Abeg give me your pikin cotton bud make I use clean my ears.  — (NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)
  • No forget to put cotton bud packet join di baby tings when you go go born for hospital.  — (NSC_Legbeti_2021, Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you shall carry along to the hospital for delivery.)

Translations

  • English: cotton bud