Difference between revisions of "cotton bud"
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
*kɔ̀tìn bɔ̂d | *kɔ̀tìn bɔ̂d | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cotton bud.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cotton bud.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 17:22, 23 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìn bɔ̂d
Noun
rubber stick wey long like person finger wey dem dey put cotton wool ontop take clean dirty from person or animal ear.
- Abeg give me your pikin cotton bud make I use clean my ears. — (NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)
- No forget to put cotton bud packet join di baby tings when you go go born for hospital. — (NSC_Legbeti_2021, Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you will take along with you to the hospital for your delivery.)
Translations
- English: cotton bud