cotton bud

Revision as of 17:15, 23 August 2021 by 102.89.1.101 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton bud

Pronunciation

  • kɔ̀tìn bɔ̂d

Play Play

Noun

rubber stick wey long like person finger wey dem put cotton wool ontop.

  • I beg give me from your pikin cotton bud make I use clean my ears.  — (. NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)
  • No forget to add cotton bud packet to di baby tings when you go born for de hospital.  — (NSC_Legbeti_2021, Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)

Translations

  • English: cotton bud