cow

Revision as of 13:52, 16 February 2021 by 197.210.28.51 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

Noun

  1. Animal wey dey chop grass and wey get four leg
    Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_Abonyi_ 2021, Famers are not pleased when cows iinvade their farms and eat up their crops.)

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow