cow

Revision as of 13:44, 13 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

  1. Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
    • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_2021, Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)


Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow, daft