cow
Naija
Etymology
From: English cow
Pronunciation
- kâu
Noun
- Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
- Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant. — (NSC_2021, Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)
Related forms
Translation
English: cow