cow

Revision as of 08:25, 11 November 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

  • Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama.
  • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_2021, Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)


Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow