cowtail
Naija
Etymology
From English cow and tail
Pronunciation
- káùtê
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3437
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 22750
Definition
Part of malu meat wey dey di tail bodi.
Noun
- Malu tail wey de take dey make correct soup.
- De dey sell cowtail peppersoup, de still dey sell fish pepper soup? — (NSC_Odirin__2020, They sell Cow tail pepper soup, do they also sell fish pepper soup?)
- De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also. — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
- Peppersoup wey use cowtail make.
- If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail. — (Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)
Related forms
Translations
- English: Tail of a cow.