crase
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English craze
Pronunciation
- krês
Adjective
- Sey person or tings no normal.
- Dis guy dey crase. — (This guy is crazy.)
- Once di man don drink, e go dey do like who dey crase. — (As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: insanity
Noun
- Di way wey person or someting dey do wey no normal.
- Abi your brain don knock and you con still add crase join am? — (katakata__85, Are your brain cells twisted and you are now totally insane?)
- But di year get crase. — (katakata__85, But the year has been chaotic.)
- E con be like sey di world done crase. — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)
Synonyms
Translations
- English: chaos, disarray