Difference between revisions of "crasewoman"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Woman wey dey [[crase]]
 
* Woman wey dey [[crase]]
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''. |(Egbokhare_2020, He is a mad woman.)}}
+
:* {{ux|dv|E be '''crasewoman'''.|(Egbokhare_2020, she is a mad woman.)}}
:* {{ux|dv|E don [[tay]] wey dat im wife dey do like one kind '''crasewoman'''. |(NSC_Legbeti__2021,  His wife behaves like one who may be insane.)}}
+
:* {{ux|dv|E don [[tay]] wey dat im wife dey do like one kind '''crasewoman'''.|(NSC__2021,  His wife behaves like one who may be insane.)}}
:* {{ux|dv|E be like sey she just dey do like '''crasewoman''', I no believe sey she no dey crase, jare. |(NSC_Legbeti__2021. She only behaves like one insane, I don't think she really is.)}}
+
:* {{ux|dv|E be like sey she just dey do like '''crasewoman''', I no believe sey she no dey crase jare.|(NSC__2021, She only behaves like an insane person. I don't think she really is.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[mad woman]]
 
* [[mad woman]]

Revision as of 14:09, 13 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English crazy woman

Pronunciation

  • krèswúmân

Play Play

Noun

  • E be crasewoman.  — (Egbokhare_2020, she is a mad woman.)
  • E don tay wey dat im wife dey do like one kind crasewoman.  — (NSC__2021, His wife behaves like one who may be insane.)
  • E be like sey she just dey do like crasewoman, I no believe sey she no dey crase jare.  — (NSC__2021, She only behaves like an insane person. I don't think she really is.)

Synonyms

Translations

  • English: an insane woman