dede

Naija

Etymology

From :Urhobo dede means to embrace

Pronunciation

  • dédè

Play


Noun

Person wey no get sense.

  • You be dede o.  — (Egbokhare_2020, You are a fool.)
  • Na so she dey do like dede for di presentation.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She was behaving like a fool at the presentation.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fool