Difference between revisions of "demo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
Make person dey form one kind, one kind. | Make person dey form one kind, one kind. | ||
− | :* {{ux|dv|E | + | :* {{ux|dv|E just start dey '''demo''' for di palace. |(Egbokhare _2020,He/she started acting up in the palace.)}} |
:* {{ux|dv| Na from day one dem don dey '''demo''' give us for that hostel, but we no send dem. |(NSC_Shulammite_2020, From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)}} | :* {{ux|dv| Na from day one dem don dey '''demo''' give us for that hostel, but we no send dem. |(NSC_Shulammite_2020, From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)}} | ||
Revision as of 10:38, 18 May 2021
Naija
Etymology
from: English demonstrate
Pronunciation
- dɛ̄mɔ̄
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 12985
Verb
Intransitive
Make person dey form one kind, one kind.
- E just start dey demo for di palace. — (Egbokhare _2020,He/she started acting up in the palace.)
- Na from day one dem don dey demo give us for that hostel, but we no send dem. — (NSC_Shulammite_2020, From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)
Synonyms
Translations
- English: show off, to act up