Difference between revisions of "demo"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person dey do like sey e pass oder people | + | * Make person dey do gragra like sey e pass oder people |
− | :* {{ux|dv|E just start dey '''demo''' for di palace. |( | + | :* {{ux|dv|E just start dey '''demo''' for di palace. |(He/she started acting up in the palace.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na from day one dem don dey '''demo''' give us for that hostel, but we no send dem. |( | + | :* {{ux|dv| Na from day one dem don dey '''demo''' give us for that hostel, but we no send dem. |(From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 22:14, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English demonstrate
Pronunciation
- dɛ́mɔ́
Verb
- Make person dey do gragra like sey e pass oder people
- E just start dey demo for di palace. — (He/she started acting up in the palace.)
- Na from day one dem don dey demo give us for that hostel, but we no send dem. — (From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)
Synonyms
Translations
- English: show off, to act up