Difference between revisions of "demo"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey do like sey e pass oder people  
+
* Make person dey do gragra like sey e pass oder people  
 
:* {{ux|dv|E just start dey '''demo''' for di palace. |(He/she started acting up in the palace.)}}
 
:* {{ux|dv|E just start dey '''demo''' for di palace. |(He/she started acting up in the palace.)}}
 
:* {{ux|dv| Na from day one dem don dey '''demo''' give us for that hostel, but we no send dem. |(From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)}}
 
:* {{ux|dv| Na from day one dem don dey '''demo''' give us for that hostel, but we no send dem. |(From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)}}

Latest revision as of 22:14, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English demonstrate

Pronunciation

  • dɛ́mɔ́

Play Play

Verb

  • Make person dey do gragra like sey e pass oder people
  • E just start dey demo for di palace.  — (He/she started acting up in the palace.)
  • Na from day one dem don dey demo give us for that hostel, but we no send dem.  — (From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)

Synonyms

Translations

  • English: show off, to act up