Difference between revisions of "demo"

Line 5: Line 5:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dɛ̄mɔ̄
 
* dɛ̄mɔ̄
<sm2>d͡ʒPcm-ng-demo.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-demo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-demo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-demo.m.ogg</sm2>
  

Revision as of 16:23, 12 July 2021

Naija

Etymology

From: English demonstrate

Pronunciation

  • dɛ̄mɔ̄

Play Play

Verb

Intransitive

Make person dey form one kind, one kind.

  • E just start dey demo for di palace.  — (Egbokhare _2020,He/she started acting up in the palace.)
  • Na from day one dem don dey demo give us for that hostel, but we no send dem.  — (NSC_Shulammite_2020, From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)

Synonyms

Translations

  • English: show off, to act up