demo

Revision as of 15:13, 14 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

from: English demonstration

Pronunciation

  • dɛ̄mɔ̄

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 12985

Definition

Make person dey form one kind, one kind.

Verb

  • E begin dey demo for di palace.  — (Egbokhare _2020,He/she started acting up in the palace.)
  • Na from day one dem don dey demo give us for that hostel, but we no send dem.  — (NSC_Shulammite_2020, From the very first day, they've been showing off in the hostel, but we were not interested.)

Synonyms

Antonyms

humble, calm down, jeje

Translations

  • English: show off, to act up