Difference between revisions of "derica"
Bernardcaron (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Tomato cup wey de take dey measure rice or beans sell. | * Tomato cup wey de take dey measure rice or beans sell. | ||
− | :*{{ux|dv|I wan buy one '''derica''' of beans. |(Egbokhare_2020, I would like to buy a | + | :*{{ux|dv|I wan buy one '''derica''' of beans. |(Egbokhare_2020, I would like to buy a measure of beans.)}} |
− | :*{{ux|dv|If you no shine eye well all those gboro market women go use '''derica''' nack you. |( | + | :*{{ux|dv|If you no shine eye well all those gboro market women go use '''derica''' nack you. |(NSC_2020, Unless you are vigilant dubious female traders can play a fast one on you with their measurements.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[tin]], [[congo]], [[paint rubber]] | [[tin]], [[congo]], [[paint rubber]] |
Revision as of 23:39, 16 June 2022
Naija
Etymology
From: Italian brand name De Rica
Pronunciation
- dɛ̀ríkà
Noun
- Tomato cup wey de take dey measure rice or beans sell.
- I wan buy one derica of beans. — (Egbokhare_2020, I would like to buy a measure of beans.)
- If you no shine eye well all those gboro market women go use derica nack you. — (NSC_2020, Unless you are vigilant dubious female traders can play a fast one on you with their measurements.)
Synonyms
Translations
- English: a tin