Difference between revisions of "dey"

 
(26 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Unknown
+
From: English ''they''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dè
 
* dè
<sm2>Pcm-ng-dey1.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-dey.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-dey1.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-dey.m.ogg</sm2>
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
''prog. Marker''
+
# Word wey fit dress near anoder word for [[back]] to show sey di talk talk [[matter]] [[don]] [[begin]] but never [[happen]] finish.  
# Sey someting never finish.
+
#:* {{ux|dv|E '''dey''' come. |(He/she is coming.)}}  
#:* {{ux|dv|E '''dey''' come. |(Egbokhare_2020, He/she is coming.)}}  
+
#:* {{ux|dv|She said she '''dey''' chop, sey when she chop finish, she go call you. |(She said she is eating, when she is done, she’ll call you.)}}
# Sey person do someting day by day.
+
#Word wey fit dress near anoder word for [[back]] to show sey di talk talk [[matter]] na wetin always fit [[happen]] every time.  
#:* {{ux|dv| E '''dey''' go school. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)}}
+
#:* {{ux|dv| E '''dey''' go school. | (He/She goes to school.)}}
#:* {{ux|dv| All dis people wey Niger Delta, na dem, '''dey''' chop di soup. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The people of the Niger Delta are the ones who eat the dish.)}}
+
#:* {{ux|dv| All dis people wey Niger Delta, na dem, '''dey''' chop di soup. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The soup of common among the Niger Delta people.)}}
#:* {{ux|dv| Mr Tinubu say pipo suppose to '''dey''' preach peace.|(bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)}}
+
#:* {{ux|dv| Mr Tinubu say pipo suppose to '''dey''' preach peace.|(bbc_68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)}}
#:* {{ux|dv|As me I be, I be di kind man wey be sey I '''dey''' like to '''dey'''  talk true, and I '''dey''' very straightforward. |(NST_cleaned__3071, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|As me I be, I be di kind man wey be sey I '''dey''' like to '''dey'''  talk true, and I '''dey''' very straightforward. |(NST_cleaned__3071, I am very forthright in everything.)}}
 
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[don]]
 
* [[don]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''prog. Marker'' ''is''
+
* English: ''be + ing''
  
 
==Naija==
 
==Naija==
Line 36: Line 35:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dé
 
* dé
<sm2>Pcm-ng-dey2.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-dey.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-dey2.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-dey2.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Sey person dey alright
+
#Word wey fit show how person or someting [[kampe]].
#:* {{ux|dv|I '''dey'''. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)}}
+
#:*{{ux|dv|I '''dey'''. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)}}
# Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am.
+
#Word wey fit dress near anoder word for [[front]] to show where person put [[body]] [[stay]].
#:* {{ux|dv|AFP Shell don face serious palava with di people wey '''dey''' oil producing areas |(bbc__10375, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|AFP Shell don face serious palava with di people wey '''dey''' oil producing areas.|(bbc__10375, AFP Shell are disputing with those occupying oil producing areas.)}}
#:* {{ux|dv| Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo '''dey''', to produce di next govnor. |(bbc__59622, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo '''dey''', to produce di next govnor.|(bbc__59622, He spoke on the altercation he had with the Minister of Transport, Chibuike Rotimi Amaechi as well as the tussle on the zoning arrangement for the forthcoming gubernatorial elections where the understanding was that it was the turn of the Ogonis of Rivers south east senatorial district to field the governorship candidate.)}}
# Sey someting dey for di world.
+
#Word wey fit dress near anoder word for [[front]] to show how person or someting fit take con be or how someting [[don]] be.
#:* {{ux|dv|Na only one winner go '''dey''' and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. |(bbc__71627, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Na only one winner go '''dey''' and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. |(bbc__71627, There shall be a single winner who will get a one year scholarship that will cover the cost of the necessary textbooks.)}}
#: {{ux|dv|Wetin come '''dey'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)}}
+
#:*{{ux|dv|Wetin come '''dey'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is left/there?)}}
 
 
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====
 
* [[gader dey]]
 
* [[gader dey]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''is''
+
* English: ''be + (manner) adverb'', ''(complementiser) that + (place) adverb'', ''for something to remain''

Latest revision as of 09:54, 27 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English they

Pronunciation

Play Play

Auxiliary

  1. Word wey fit dress near anoder word for back to show sey di talk talk matter don begin but never happen finish.
    • E dey come.  — (He/she is coming.)
    • She said she dey chop, sey when she chop finish, she go call you.  — (She said she is eating, when she is done, she’ll call you.)
  2. Word wey fit dress near anoder word for back to show sey di talk talk matter na wetin always fit happen every time.
    • E dey go school.  —  (He/She goes to school.)
    • All dis people wey Niger Delta, na dem, dey chop di soup.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The soup of common among the Niger Delta people.)
    • Mr Tinubu say pipo suppose to dey preach peace.  — (bbc_68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)
    • As me I be, I be di kind man wey be sey I dey like to dey talk true, and I dey very straightforward.  — (NST_cleaned__3071, I am very forthright in everything.)

Antonyms

Translations

  • English: be + ing

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

Play Play

Verb

  1. Word wey fit show how person or someting kampe.
    • I dey.  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)
  2. Word wey fit dress near anoder word for front to show where person put body stay.
    • AFP Shell don face serious palava with di people wey dey oil producing areas.  — (bbc__10375, AFP Shell are disputing with those occupying oil producing areas.)
    • Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo dey, to produce di next govnor.  — (bbc__59622, He spoke on the altercation he had with the Minister of Transport, Chibuike Rotimi Amaechi as well as the tussle on the zoning arrangement for the forthcoming gubernatorial elections where the understanding was that it was the turn of the Ogonis of Rivers south east senatorial district to field the governorship candidate.)
  3. Word wey fit dress near anoder word for front to show how person or someting fit take con be or how someting don be.
    • Na only one winner go dey and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need.  — (bbc__71627, There shall be a single winner who will get a one year scholarship that will cover the cost of the necessary textbooks.)
    • Wetin come dey?  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is left/there?)

Related Forms

Translations

  • English: be + (manner) adverb, (complementiser) that + (place) adverb, for something to remain