stay

Naija

Etymology

From English stay

Pronunciation

  • stê

Play

Verb

  1. Make person dey live for somewhere.
    • Abuja na very good place to stay.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__16, Abuja is a very good place to stay.)
    • Sey make I con follow am go dey stay Lagos.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__34, She said I should come stay with her in Lagos.)
    • Dat guy dey Stay Nigeria.  — (That guy lives in Nigeria.)
  2. Make person remain for one place.
    • We promise to stay im side.  — (jw__40251, We promised to stay at his side.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to live in a place