die
Naija
Etymology
From English die
Pronunciation
- daɪ̂
Verb
intransitive
- Make person/someting wey bin dey alive no con dey alive again.
- Abeg, face di oder side, I no wan die. — (NSC_Tella_2020, Please, turn to the other side, I'm not ready to die.)
- If you con expose unasef, con get COVID-19,you fit die o. — (NSC_Tella_2020, If you expose yourself carelessly and contact COVID-19, you may die.)
Transitive
- Dem don die di guy for express. — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)
- Abeg make una die di matter. — (NSC_2020, Please let's settle this issue.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: die, resolve