kpeme

Naija

Alternative forms

peme

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kpɛ́mɛ́

Play Play

Intransitive Verb

  • Make person die.
  • E never tay wey my pile kpeme.  — (It has not been long that my father died.
  • Some people prayer na make dem flex dis life before de kpeme.  — (Some people pray to have a taste of the good things of life before they die.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die.