Difference between revisions of "dirty"
Line 40: | Line 40: | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
− | * [[clean]] | + | * [[clean]], [[wash]] |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''dirty'' | * English: ''dirty'' |
Revision as of 18:40, 8 December 2020
Naija
Alternative form
Etymology
From: English dirty
Pronunciation
dɜ̄tí
Noun
Sey someting no clean.
- Dirty just full everywhere for deir house. — ( NSC_Olukayode.S.M__2020, The house is full of dirt.)
Adjective
- Someting wey no clean.
- I no dey like to buy food for shop wey dirty. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
- All di water wey dey de village dirty no be small. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The water in the village is very dirty.)
- Sey person mind no pure.
- Dat man ehn, im mind dirty. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The man's mind, is filled with filth.)
- Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
- Make person dey do magomago.
- Dat boy hand dirty, im ways no pure. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That boy is involved in illegal activities.)
- Sey shayo don dey affect person.
- If your eye don dirty, no drive o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, If you are drunk, don't drive.)
- Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)
Antonym
Translation
- English: dirty, filthy, drunk
Verb
Transitive
Dem make yamama dey for someting.
- Does children don dirty di water. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The children dirtied the water.)
Antonym
Translation
- English: dirty