Difference between revisions of "dirty"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Sey someting no clean. | * Sey someting no clean. | ||
− | :* {{ux|dv| '''Dirty''' just full everywhere for deir house | + | :* {{ux|dv| '''Dirty''' just full everywhere for deir house|(NSC_2020, The house is full of dirt.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Someting wey no clean. | #Someting wey no clean. | ||
− | #:* {{ux|dv| I no dey like to buy food for shop wey '''dirty'''.|( | + | #:* {{ux|dv| I no dey like to buy food for shop wey '''dirty'''.|(NSC_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)}} |
− | #:* {{ux|dv| All di water wey dey de village '''dirty''' no be small. |( | + | #:* {{ux|dv| All di water wey dey de village '''dirty''' no be small. |(NSC_2020, The water in the village is very dirty.)}} |
#Sey person mind no pure. | #Sey person mind no pure. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( NSC_2020, The man's mind, is filled with filth.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( | + | #:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( NSC_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)}} |
#Make person dey do magomago. | #Make person dey do magomago. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat boy hand '''dirty''', im ways no pure.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat boy hand '''dirty''', im ways no pure.|(NSC_2020, That boy is involved in illegal activities.)}} |
#Sey shayo don dey affect person. | #Sey shayo don dey affect person. | ||
− | #:* {{ux|dv| If your eye don '''dirty''', no drive o. |( | + | #:* {{ux|dv| If your eye don '''dirty''', no drive o. |(NSC_2020, If you are drunk, don't drive.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don '''dirty'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don '''dirty'''.|(NSC_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Line 36: | Line 36: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Dem make yamayama dey for someting. | * Dem make yamayama dey for someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|( | + | :* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|(NSC_2020, The children dirtied the water.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== |
Revision as of 13:28, 20 June 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: English dirty
Pronunciation
Noun
- Sey someting no clean.
- Dirty just full everywhere for deir house — (NSC_2020, The house is full of dirt.)
Adjective
- Someting wey no clean.
- I no dey like to buy food for shop wey dirty. — (NSC_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
- All di water wey dey de village dirty no be small. — (NSC_2020, The water in the village is very dirty.)
- Sey person mind no pure.
- Dat man ehn, im mind dirty. — ( NSC_2020, The man's mind, is filled with filth.)
- Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink. — ( NSC_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
- Make person dey do magomago.
- Dat boy hand dirty, im ways no pure. — (NSC_2020, That boy is involved in illegal activities.)
- Sey shayo don dey affect person.
- If your eye don dirty, no drive o. — (NSC_2020, If you are drunk, don't drive.)
- Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty. — (NSC_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)
Antonym
Translation
- English: dirty, filthy, drunk
Verb
- Dem make yamayama dey for someting.
- Does children don dirty di water. — (NSC_2020, The children dirtied the water.)
Antonym
Translation
- English: dirty