Difference between revisions of "dirty"
(→Verb) |
|||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Sey someting no clean. | * Sey someting no clean. | ||
− | :* {{ux|dv| '''Dirty''' just full everywhere for deir house | + | :* {{ux|dv| '''Dirty''' just full everywhere for deir house|(The house is full of dirt.)}} |
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''dirt, filth'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Someting wey no clean. | #Someting wey no clean. | ||
− | #:* {{ux|dv| I no dey like to buy food for shop wey '''dirty'''.|( | + | #:* {{ux|dv| I no dey like to buy food for shop wey '''dirty'''.|(I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)}} |
− | #:* {{ux|dv| All di water wey dey de village '''dirty''' no be small. |( | + | #:* {{ux|dv| All di water wey dey de village '''dirty''' no be small. |(The water in the village is very dirty.)}} |
#Sey person mind no pure. | #Sey person mind no pure. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( The man's mind, is filled with filth.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( | + | #:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)}} |
#Make person dey do magomago. | #Make person dey do magomago. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat boy hand '''dirty''', im ways no pure.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat boy hand '''dirty''', im ways no pure.|(That boy is involved in illegal activities.)}} |
#Sey shayo don dey affect person. | #Sey shayo don dey affect person. | ||
− | #:* {{ux|dv| If your eye don '''dirty''', no drive o. |( | + | #:* {{ux|dv| If your eye don '''dirty''', no drive o. |(If you are drunk, don't drive.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don '''dirty'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don '''dirty'''.|(That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Line 35: | Line 37: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make dem make [[nyamanyama]] dey for someting. |
− | :* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|( | + | :* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|(The children dirtied the water.)}} |
− | + | :* {{ux|dv| I no dey like wear white because I go must '''dirty''' am.|(I don’t like wearing white because I’ll definitely stain it.)}} | |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[clean]], [[wash]] | * [[clean]], [[wash]] |
Latest revision as of 22:32, 28 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From: English dirty
Pronunciation
Noun
- Sey someting no clean.
- Dirty just full everywhere for deir house — (The house is full of dirt.)
Translation
English: dirt, filth
Adjective
- Someting wey no clean.
- I no dey like to buy food for shop wey dirty. — (I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
- All di water wey dey de village dirty no be small. — (The water in the village is very dirty.)
- Sey person mind no pure.
- Dat man ehn, im mind dirty. — ( The man's mind, is filled with filth.)
- Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink. — ( Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
- Make person dey do magomago.
- Dat boy hand dirty, im ways no pure. — (That boy is involved in illegal activities.)
- Sey shayo don dey affect person.
- If your eye don dirty, no drive o. — (If you are drunk, don't drive.)
- Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty. — (That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)
Antonym
Translation
- English: dirty, filthy, drunk
Verb
- Make dem make nyamanyama dey for someting.
- Does children don dirty di water. — (The children dirtied the water.)
- I no dey like wear white because I go must dirty am. — (I don’t like wearing white because I’ll definitely stain it.)
Antonym
Translation
- English: dirty