Difference between revisions of "dirty"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Sey someting no clean.
 
* Sey someting no clean.
:* {{ux|dv| '''Dirty''' just full everywhere for deir house. |( NSC_Olukayode.S.M__2020, The house is full of dirt.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Dirty''' just full everywhere for deir house|(NSC_2020, The house is full of dirt.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Someting wey no clean.
 
#Someting wey no clean.
#:* {{ux|dv| I no dey like to buy food for shop wey '''dirty'''.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)}}
+
#:* {{ux|dv| I no dey like to buy food for shop wey '''dirty'''.|(NSC_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)}}
#:* {{ux|dv| All di water wey dey de village '''dirty''' no be small. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, The water in the village is very dirty.)}}
+
#:* {{ux|dv| All di water wey dey de village '''dirty''' no be small. |(NSC_2020, The water in the village is very dirty.)}}
 
#Sey person mind no pure.
 
#Sey person mind no pure.
#:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The man's mind, is filled with filth.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( NSC_2020, The man's mind, is filled with filth.)}}
#:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)}}
+
#:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( NSC_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)}}
 
#Make person dey do magomago.
 
#Make person dey do magomago.
#:* {{ux|dv| Dat boy hand '''dirty''', im ways no pure.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That boy is involved in illegal activities.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Dat boy hand '''dirty''', im ways no pure.|(NSC_2020, That boy is involved in illegal activities.)}}  
 
#Sey shayo don dey affect person.
 
#Sey shayo don dey affect person.
#:* {{ux|dv| If your eye don '''dirty''', no drive o. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, If you are drunk, don't drive.)}}
+
#:* {{ux|dv| If your eye don '''dirty''', no drive o. |(NSC_2020, If you are drunk, don't drive.)}}
#:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don '''dirty'''.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don '''dirty'''.|(NSC_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)}}
  
 
====Antonym====
 
====Antonym====
Line 36: Line 36:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Dem make yamayama dey for someting.
 
* Dem make yamayama dey for someting.
:* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The children dirtied the water.)}}
+
:* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|(NSC_2020, The children dirtied the water.)}}
  
 
====Antonym====
 
====Antonym====

Revision as of 13:28, 20 June 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: English dirty

Pronunciation

dɜ̄tí Play Play

Noun

  • Sey someting no clean.
  • Dirty just full everywhere for deir house  — (NSC_2020, The house is full of dirt.)

Adjective

  1. Someting wey no clean.
    • I no dey like to buy food for shop wey dirty.  — (NSC_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
    • All di water wey dey de village dirty no be small.  — (NSC_2020, The water in the village is very dirty.)
  2. Sey person mind no pure.
    • Dat man ehn, im mind dirty.  — ( NSC_2020, The man's mind, is filled with filth.)
    • Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink.  — ( NSC_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
  3. Make person dey do magomago.
    • Dat boy hand dirty, im ways no pure.  — (NSC_2020, That boy is involved in illegal activities.)
  4. Sey shayo don dey affect person.
    • If your eye don dirty, no drive o.  — (NSC_2020, If you are drunk, don't drive.)
    • Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty.  — (NSC_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)

Antonym

Translation

  • English: dirty, filthy, drunk

Verb

  • Dem make yamayama dey for someting.
  • Does children don dirty di water.  — (NSC_2020, The children dirtied the water.)

Antonym

Translation

  • English: dirty