Difference between revisions of "dirty"

 
Line 37: Line 37:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make dem make yamayama dey for someting.
+
* Make dem make [[nyamanyama]] dey for someting.
 
:* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|(The children dirtied the water.)}}
 
:* {{ux|dv| Does children don '''dirty''' di water.|(The children dirtied the water.)}}
 
:* {{ux|dv| I no dey like wear white because I go must '''dirty''' am.|(I don’t like wearing white because I’ll definitely stain it.)}}
 
:* {{ux|dv| I no dey like wear white because I go must '''dirty''' am.|(I don’t like wearing white because I’ll definitely stain it.)}}

Latest revision as of 22:32, 28 February 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From: English dirty

Pronunciation

dɜ̄tí Play Play

Noun

  • Sey someting no clean.
  • Dirty just full everywhere for deir house  — (The house is full of dirt.)

Translation

English: dirt, filth

Adjective

  1. Someting wey no clean.
    • I no dey like to buy food for shop wey dirty.  — (I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
    • All di water wey dey de village dirty no be small.  — (The water in the village is very dirty.)
  2. Sey person mind no pure.
    • Dat man ehn, im mind dirty.  — ( The man's mind, is filled with filth.)
    • Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink.  — ( Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
  3. Make person dey do magomago.
    • Dat boy hand dirty, im ways no pure.  — (That boy is involved in illegal activities.)
  4. Sey shayo don dey affect person.
    • If your eye don dirty, no drive o.  — (If you are drunk, don't drive.)
    • Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty.  — (That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)

Antonym

Translation

  • English: dirty, filthy, drunk

Verb

  • Does children don dirty di water.  — (The children dirtied the water.)
  • I no dey like wear white because I go must dirty am.  — (I don’t like wearing white because I’ll definitely stain it.)

Antonym

Translation

  • English: dirty