Difference between revisions of "dodo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''dodo'' borrowed from Portuguese ''doido''
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 15:34, 24 May 2021

Naija

Etymology

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Noun

Ripe plantain wey de fry

  • I dey like dodo and beans.  — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)

Translations

English: Fried ripe plantain

Adjective

  1. Person wey weak or dey do like who no get power
    • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
  2. Person wey e prick no de fit raise
    • Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo?  — (NSC_Odirin 2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)

Synonyms

odoyo, mumu,

Antonyms

to be confirmed

Translations

  • English: weakling, impotent