Difference between revisions of "dodo"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Ripe plantain wey de fry
+
* Ripe plantain wey de fry
*{{ux|dv|I dey like '''dodo''' and beans. |(Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey like '''dodo''' and beans. |(Egbokhare_2021, I like eating fried ripe plantain and beans.)}}
   
+
  ====Translations====
====Translations====
 
 
English: Fried ripe plantain
 
English: Fried ripe plantain
  
Line 22: Line 21:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[odoyo]], [[mumu]],  
 
[[odoyo]], [[mumu]],  
 
====Antonyms==== 
 
to be confirmed             
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: weakling, impotent
 
* English: weakling, impotent

Revision as of 15:35, 24 May 2021

Naija

Etymology

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Noun

  • Ripe plantain wey de fry
  • I dey like dodo and beans.  — (Egbokhare_2021, I like eating fried ripe plantain and beans.)
====Translations====

English: Fried ripe plantain

Adjective

  1. Person wey weak or dey do like who no get power
    • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
  2. Person wey e prick no de fit raise
    • Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo?  — (NSC_Odirin 2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)

Synonyms

odoyo, mumu,

Translations

  • English: weakling, impotent