Difference between revisions of "dodo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Person wey weak or dey do like who no get power. | #Person wey weak or dey do like who no get power. | ||
− | #:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |( | + | #:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)}} |
#Person wey e prick no de fit raise. | #Person wey e prick no de fit raise. | ||
− | #:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? |( | + | #:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? |(NSC_2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:29, 21 June 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba dodo meaning plantain
Pronunciation
- dòdò
Noun
- Ripe plantain wey de don fry.
- I dey like dodo and beans. — (Egbokhare_2021, I like eating fried ripe plantain and beans.)
Translations
English: Fried ripe plantain
Adjective
- Person wey weak or dey do like who no get power.
- See as di guy de do like dodo, na ajebutter? — (NSC_2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
- Person wey e prick no de fit raise.
- Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? — (NSC_2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)
Synonyms
Translations
- English: weakling, impotent