Difference between revisions of "dodo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Ripe plantain wey de don fry. | * Ripe plantain wey de don fry. | ||
− | :* {{ux|dv|I dey like '''dodo''' and beans. |( | + | :* {{ux|dv|I dey like '''dodo''' and beans. |(I like eating fried ripe plantain and beans.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''Fried ripe plantain'' | English: ''Fried ripe plantain'' |
Revision as of 10:43, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba dodo meaning plantain
Pronunciation
- dòdò
Noun
- Ripe plantain wey de don fry.
- I dey like dodo and beans. — (I like eating fried ripe plantain and beans.)
Translations
English: Fried ripe plantain
Adjective
- Person wey weak or dey do like who no get power.
- See as di guy de do like dodo, na ajebutter? — (NSC_2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
- Person wey e prick no de fit raise.
- Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? — (NSC_2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)
Synonyms
Translations
- English: weakling, impotent