Difference between revisions of "dodo"

Line 16: Line 16:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Person wey weak or dey do like who no get power.
 
#Person wey weak or dey do like who no get power.
#:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)}}  
+
#:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)}}  
 
#Person wey e prick no de fit raise.
 
#Person wey e prick no de fit raise.
#:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? |(NSC_2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)}}   
+
#:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e [[jolojolo]] be dodo? |(That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)}}   
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 10:44, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba dodo meaning plantain

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Noun

  • Ripe plantain wey de don fry.
  • I dey like dodo and beans.  — (I like eating fried ripe plantain and beans.)

Translations

English: Fried ripe plantain

Adjective

  1. Person wey weak or dey do like who no get power.
    • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
  2. Person wey e prick no de fit raise.
    • Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolojolo be dodo?  — (That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)

Synonyms

odoyo, mumu,

Translations

  • English: weakling, impotent