Difference between revisions of "dodo"
(→Naija) |
|||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''dodo'' meaning ''plantain'' | + | From: Yoruba ''dodo'' meaning ''fried plantain'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Ripe plantain wey de don fry. | * Ripe plantain wey de don fry. | ||
− | :* {{ux|dv|I dey like '''dodo''' and beans. |( | + | :* {{ux|dv|I dey like '''dodo''' and beans. |(I like eating fried ripe plantain and beans.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''Fried ripe plantain'' | English: ''Fried ripe plantain'' | ||
Line 16: | Line 16: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Person wey weak or dey do like who no get power. | #Person wey weak or dey do like who no get power. | ||
− | #:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |( | + | #:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)}} |
#Person wey e prick no de fit raise. | #Person wey e prick no de fit raise. | ||
− | #:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e | + | #:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e [[jolojolo]] be dodo? |(That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 22:37, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba dodo meaning fried plantain
Pronunciation
- dòdò
Noun
- Ripe plantain wey de don fry.
- I dey like dodo and beans. — (I like eating fried ripe plantain and beans.)
Translations
English: Fried ripe plantain
Adjective
- Person wey weak or dey do like who no get power.
- See as di guy de do like dodo, na ajebutter? — (See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
- Person wey e prick no de fit raise.
- Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolojolo be dodo? — (That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)
Synonyms
Translations
- English: weakling, impotent