Difference between revisions of "dodo"

Line 19: Line 19:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#Person wey weak or dey do like sey e weak
+
#Person wey weak or dey do like who no get power
#:{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)}}  
+
#:*{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)}}  
 
#Person wey e prick no de fit raise
 
#Person wey e prick no de fit raise
#:{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo                
+
#:*{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? |(NSC_Odirin 2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)}} 
 +
 
 +
====Synonyms====
 +
[[odoyo]], [[mumu]],
 +
 
 +
====Antonyms==== 
 +
to be confirmed             
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: weakling, impotent
 
* English: weakling, impotent

Revision as of 16:12, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: English dodo borrowed from Portuguese doido

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Definition

  • Ripe plantain wey de fry

Noun

Ripe plantain wey de fry

  • I dey like dodo and beans.  — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)

Translations

English: Fried ripe plantain

Adjective

  1. Person wey weak or dey do like who no get power
    • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
  2. Person wey e prick no de fit raise
    • Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo?  — (NSC_Odirin 2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)

Synonyms

odoyo, mumu,

Antonyms

to be confirmed

Translations

  • English: weakling, impotent